Mercy lyrics by Adekunle Gold

Mercy lyrics

Mercy lyrics by Adekunle Gold
Mercy lyrics

Mercy lyrics by Adekunle Gold is a song brimming with Adekunle Gold’s unique style, showcasing his commitment as a musician. It highlights his unwavering authenticity in conveying messages to his fans through his music.

The song titled “Mercy,” implies significant growth – a substantial evolution that challenges people to keep pace with Adekunle Gold’s new sounds and the elevated artistic level he aspires to reach.

He isn’t just suggesting that you can catch him; he’s implying that the attempt to do so might prove challenging. As he puts it, “Mercy.”

Adekunle Gold – Mercy lyrics

(Intro)
“AG Baby carry body body
U-ba!
Bad boy no dey worry worry o
U- ba!

(Verse 1)
Open my eyes
Show me wey dey for me
Make I no dey pop rose with my enemy
scatter dem faraway I cross seven seas
helper wey dey disguise na principality

(Chorus)
Oh lord have mercy mercy
This fake love con dey plenty plenty
And they try do man dirty dirty
jo jia ma je kia sesin sesin
ye ye o

Who born the pesin pesin
wey want cross me
make them try me try me
red eye red eye no more padi padi
thank you I am sorry sorry o o

When I show
make dem make way make way
when i show
make dem gbese bayii
I go dey pose
I go dey denge denge
I go dey pose
dem go waka kuruke

When i show
make dem make way make way
when i show
make dem gbese bayii
I go dey pose
I go dey denge denge
I go dey pose
dem go waka kuruke

READ MORE  Major League Dj, Adekunle Gold & Zinoleesky – Party No Dey Stop (Amapiano Remix)

(Verse 2)
As you can see I am just beginning
And I trouble nobody
make nobody bother me
As you see me na god dey fight for me
Nobody touching me
Can’t stop my destiny

Wetin I do do do
Me I be your guy in your daily news
it’s been a long time and I paid my dues
I’m premium now so I pick and choose

Ni ita faji
Won mo bi mo se je
Bad boy date and no apologize
Bet on myself and I am rolling the dice
Girl i’m into you

(Chorus)
Oh lord have mercy mercy
This fake love con dey plenty plenty
And they try do man dirty dirty
jo jia ma je kia sesin sesin
ye ye o

Who born the pesin pesin
wey want cross me
make them try me try me
red eye red eye no more padi padi
thank you I am sorry sorry o o

When I show
make dem make way make way
when I show
make dem gbese bayii
I go dey pose
I go dey denge denge
I go dey pose
dem go waka kuruke

When I show
make dem make way make way
when I show
make dem gbese bayii
I go dey pose
I go dey denge denge
I go dey pose
dem go waka kuruke

Make I no go pop rose with my enemy
Open my eyes show me wetin dey for me”

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*