Red Potion lyrics by Rema

Red Potion lyrics

Red Potion lyrics by Rema
Red Potion lyrics

Red Potion lyrics by Rema convey the trust he establishes with a girl, highlighting her ability to bring comfort, hold his hand, and appeal to him through her waist. The lyrics emphasize the understanding between them, with the lady knowing precisely what Rema desires and needs in every moment. “Red Potion” portrays how this girl provides stability to Rema’s life, becoming an essential and irreplaceable part of it.

Rema – Red Potion lyrics

{Intro: Rema}
London
Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger

{Chorus: Rema}
Gunshot from bum short,
iye (Killy me, ahh)
Your low waist put me for
headlock, iye (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, “What’s up”, ah
And I don dey see what’s up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

{Refrain: Rema}
Baby, I need your love
Kirikiti-uh

{Verse 1: Rema}
I tell her make she bring her
friends but she bring five minus one
She wanna-, she wanna be the main
attraction, she wanna be the only one
(I really know she wanna)
She no wan carry crеate situation,
wey e bе say me no carry am (Carry her own wahala)
(Shhh) I sabi this your format
My favorite chocolaté na your Kitty-Kat

{Refrain: Rema}
Baby, I need your love
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh

{Verse 2: Rema}
You not fit talk, abi?
You no fit shout, abi?
You no fit, you no fit, you— (E shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (Wahala)
She want my D, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all
the bullet for my kala (Kiriki)

READ MORE  I know who I am lyrics by Jvson

{Chorus: Rema}
Gunshot from bum short, iye
(Killy me, ahh, ayy-le-le)
Your low waist put me for headlock, iye
(Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Me sef I never talk, “What’s up”, ah
And I don dey see what’s up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh)
Me sef I never talk, “What’s up”, ah
And I don dey see what’s up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha

{Outro: Rema}
Baby, I need your love
Uh-uh

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*