Spyro – No Gree For Anybody

Spyro - No Gree For Anybody

Spyro – No Gree For Anybody Mp3 Download & Lyrics On 9jabam

Spyro, the amazing singer-songwriter, has unveiled this latest single titled, “No Gree For Anybody” which is available on this website for free Mp3 (audio) Download, Lyrics and Music Video.

Furthermore, you’ll be delighted to find the MP3 version of this song, which is now accessible on 9jabam Musics, and you can download this track for free. The song “No Gree For Anybody” is a perfect addition to any music lover’s Playlist. However, it serves as Spyro‘s latest single for the year 2023.

Download the Latest Spyro Songs/Music, Videos & Albums/EPs here On 9jabam Musics

Listen and Download Spyro – No Gree For Anybody Mp3 below.

DOWNLOAD MP3

Spyro – No Gree For Anybody Lyrics

Spyro - No Gree For Anybody

Intro: Spyro & Simi
Ohhh weeeee
Oh ahh
Spyro
Can you Simi now

Verse 1: Spyro
Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no de I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing omah lay
So I tell other girls I see them later
And na because of you I spend my paper
My number one,na only you de for my radar ,for my radar

Chorus: Spyro
You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone,for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast ,for my coast

READ MORE  DJ Cleo – Tong Po ft. King Zeph & K Sugah

Verse 2: Simi
Emeka ask me to dance
Joromi want one more chance
But I let them know say na you wey dey make (e) my heart to salute(ti)
Baby, destinamburi (destinamburi)
You steal my heart
I no go call police, for you
Everytime you call my cellular, you just dey burst my medulla
And I know that you are not regular
Spectacular
You can write on my tabular
Na only your face I dey anticipate oh baby
Believe me when I say

Chorus: Simi
You are the only fine boy
Only fine boy that I know
Only fine boy
Only fine boy in my zone
Only fine boy, wey I dey chat for my phone
For my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
Don’t deceive me now
Holy ghost e go choke
After you na you o
Number one for my coast

Outro: Spyro & Simi
My one and only, there’s no one like you
Oh my baby, nobody fine pass you
Na only you I dey see, my angel (my angel)

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*