In Trouble Maker lyrics by Rema, Rema reflects on his calculated nature and humorously observes how people may perceive themselves as smarter or faster. He emphasizes the importance of putting things in order to avoid unnecessary complications in life. The song suggests that individuals should view others from their own perspective and acknowledges that everyone is making moves in their own way. Rema uses “Trouble Maker” to assert his intelligence and calculated approach, suggesting that he is aware of what he’s doing and is more strategic than people might think.
Rema – Trouble Maker lyrics
Another banger!
How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I’m Jahgo
I’ve been like this straight from the get go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your
show you know say me I go take am
Up my money ’cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate
Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that’s yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps,
make them restless on schedule
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me,
make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even
though say una use extra sheet
Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle o
Ṣebi na vex you go vex
Ọmọ were me I no dey talk but try me first
Better save your money,
this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go
show me wey go really surprise me
Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that’s yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Ọmọ I dey pest my opps,
make them restless on schedule
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me,
make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody
even though say una use extra sheet
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me,
make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody
even though say una use extra sheet
Be the first to comment