Bad Till Eternity lyrics by Blaqbonez ft Zlatan

Bad Till Eternity lyrics

Bad Till Eternity lyrics by Blaqbonez ft Zlatan
Bad Till Eternity lyrics

Bad Till Eternity lyrics by Blaqbonez ft Zlatan emphasize a significant point – Blaqbonez is no longer in the midlife phase. The lyrics highlight his pride in the progress and achievements, showcasing the hard work and dedication that brought him to the top.

“Bad till Eternity” becomes a testament to the challenges and sacrifices Blaqbonez has faced, signifying that it all paid off. He no longer identifies with the ordinary, as the lyrics suggest a departure from the “normal life,” evident in his VIP status and the achievements that set him apart.

Blaqbonez – Bad Till eternity ft Zlatan Bad lyrics 

{Verse 1: Blaqbonez}
Hey, for this life dem wicked
All the hate’s not needed
Emi ni mo mo
Nkan toju ri kese to debe o
As a studio rat
wey no get label o
Everything I dey pray
God take away pain
Cos this business get lonely
At this time of the day
But I know that it’s on me
To go all the way
Big up broski we dey here today
wo wo

Like Audio

{Chorus: Blaqbonez}
I be bad till eternity
{Eternity}
Smoke igbo for my sanity
{Sanity!}
Yeah, so many things my eye don see
Thank God say we get money
Man I pull up on the highway
Speeding like say like more than one life dey
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

{Zlatan: Verse 2}

I feel blessed when I see a new day
(Ibile!)
Blessing steady coming my way
Dem no dey sell extra life for ebay
(Kilowi!)
I go chop life as long as money dey
I head you calling my phone
If no be money
Oga ade leave me alone
(Kuronbe!)
Same number you had when a Nigga was broke
I know my mama pikin
No dey call me my bro
(Okay, no dey call me my bro)

READ MORE  Doh Lyrics - T-Classic Ft. Boy Spyce

Eje wa loju nigga
O ma ba e po jo ma gba
Money in my mind forever
Ti won ba disturb ko pa data
Pa ro nu ti padi jor
Kofata senu
Aso nola ko ni eyan nla
Eko lawa matele enu

{Chorus: Blaqbonez}

I be bad till eternity
{Eternity}
Smoke igbo for my sanity
{Sanity!}
Yeah, so many things my eye don see
Thank God say we get money
Man I pull up on the highway
Speeding like say like more than one life dey
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

{Verse 3: Blaqbonez}
If you ever look down on me
It’s time to look up
Moving security,
make dem no shoot us
Know all the way dem dey mobve
Dem no fit fool us
Where dem dey when we poor till stupor
Abi na the J
wey I roll
wey dem make me dey think say
bad people too plenty

From the days of old
Man i’ve been ice cold
steady guiding both friends and foe
(Friends and foe)

{Chorus: Blaqbonez}
I be bad till eternity
{Eternity}
Smoke igbo for my sanity
{Sanity!}
Yeah, so many things my eye don see
Thank God say we get money
Man I pull up on the highway
Speeding like say like more than one life dey
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*