Commas Lyrics by Ayra Starr

Commas Lyrics

Commas Lyrics by Ayra Starr
Commas Lyrics

Commas Lyrics by Ayra Starr emphasize that while people obsess over their version of her life, she focuses on her path—creating good music and accumulating wealth.

The lyrics highlight how she dedicates the song to measuring success, specifically with the number of commas stacking up in her account balance. “Commas” by Ayra Starr touches on the common scenario of people gauging your progress and scrutinizing whether you are succeeding in life. These individuals derive satisfaction from such assessments, perhaps to alleviate their own feelings of misery about their lives.

Ayra Starr – Commas Lyrics

{Intro}
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Like Audio

{Verse 1}
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

{Pre-Chorus}
Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

{Chorus}
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, oh

{Verse 2}
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

READ MORE  Eko Lyrics - T.I Blaze

{Pre-Chorus}
Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can’t fool me (Oh)

{Chorus}
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I’m not ready for confusion (Confusion)

{Outro}
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*