Incoming lyrics by Shatta Wale ft Tekno

Incoming lyrics

Incoming lyrics by Shatta Wale ft Tekno
Incoming lyrics

Incoming lyrics by Shatta Wale ft Tekno highlight his strategic nature and amusement at people perceiving themselves as the smart ones. The song delves into how Shatta Wale organizes things to avoid unnecessary complications in life.

Incoming” by Shatta Wale ft Tekno explores the idea of viewing others from one’s perspective. Shatta Wale suggests that everyone is making moves, and it’s essential to avoid thinking of oneself as the smartest person in the room.

Shatta Wale – incoming ft Tekno lyrics 

All chase is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
From a long long time

Like Audio

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

Should incase oh
Tell dem make dem comot for my face oh
Oh Lord, me nah fit relate oh
Only dollar and the pounds oh
I dey chase oh

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

We’ve been blessed oh
Many things I no fit yarn for the stable
I’m so grateful
Never think I forget how you dey protect, mmmm

READ MORE  Oh no lyrics by Black Sherif

All I want is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
Ọmọ I know say, say the sun gon shine

Work nonstop till I reach my prime
And I work nonstop till I get dem whine
Everything solid and
E be thing and
She dey whine am, mmm

Should incase oh
Tell dem make dem comot for my face oh
Oh Lord, me nah fit relate oh
Only dollar and the pounds oh
I dey chase oh

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*