Magician Lyrics – Morravey ft Davido

Magician Lyrics

Magician Lyrics by Morravey ft Davido
Magician Lyrics

Magician Lyrics by Morravey ft Davido highlight her newfound status as the “IT” girl in the Nigerian music industry. She asserts that it’s her time to shine and take control. The concept of being a “magician” is central to the lyrics, signifying someone who stuns and captivates.

The lyrics go further to emphasize that Morravey is aware of her impending status as the next superstar in the Nigerian music scene. “Magician” is portrayed as an anthem, not just for Morravey herself, but for everyone who agrees with her and those who consider themselves as cool and knowledgeable as she is. It becomes a celebration of intelligence and a declaration of confidence.

Morravey – Magician ft Davido Lyrics

{Intro}
Shekpe!

Like Audio

{Morravey}
Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up

Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

{Chorus}
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

{Davido}
Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me

Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee

READ MORE  Davido – PRECISION

{Chorus: Morravey & Davido}
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*