Marry lyrics by Khaid ft Shallipopi

Marry lyrics

Marry lyrics by Khaid ft Shallipopi
Marry lyrics

Marry lyrics by Khaid ft Shallipopi revolve around the trust established with a girl who possesses the ability to provide comfort and hold hands, particularly with her waist. The lyrics emphasize the girl’s understanding of Khaid’s desires and needs, creating a strong connection between them.

Marry” portrays the girl as a source of stability in Khaid ft Shallipopi’s life, becoming an indispensable part of it. The lyrics express Khaid’s consistent desire to hold her hand, emphasizing the mutual support they offer each other. The song implies that relationships can be a means of aiding each other’s recovery, making separation almost impossible.

Khaid – Marry ft Shallipopi lyrics

{Intro}
Sig!
Sig sig sig sig
Dem call me Shallipopi
Who dey check and balance am
Signal!!

Like Audio

{Verse 1}
I carry two fine girls wey I jam for club,
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side
I see say I carry Phyna
Hmm Johnny just come Lagos him
carry girls go lodge for Osapa
Odogwu don start dorime
inside club I go gats call Burna
Wawa

{Chorus}
When will you marry o
When will you marry o
She follow Jazzy o
She carry zaddy
With seven Alhaji o
With seven Alhaji o
When will you marry my girl make we go faaji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

{Verse 2}
But your belle don big pass you
You say you get 2 sugar daddies
Bad belle inside pencil
I swear your eyes e go see something
If I just enter lasu
Spend all my money on top shawtties
Orobo lepa
Gawu ooo
Orobo lepa
Gawu ooo

READ MORE  AFCON 2024 Soundtrack Akwaba lyrics

Normally
I dey on soft
Me and my baby
We dey on top
Knock knock knock
Who’s at the door
Pop my Rose
As the bottle dey pour on the floor
I go clean am
I saw this fine girl add me on insta
If you leave me
I might go with you sister
Be my Mrs

I be your Mr
Astalavista
It’s nice to meet ya, meet ya
Too much vibe
Then I switch am
Can you be my baby for instance
Follow you no matter the distance
You bad you bad
Pull your pant
Make I shift am

See as you give me ginger
Dey make me shiver
When I no get shisha
Come be my wrisler

I carry two fine girls wey I jam for club,
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side
I see say I carry phyna
Hmm Johnny just come
Lagos him carry girls go lodge for osapa
Odogwu don start dorime
inside club I go gats call Burna
Wawa

{Chorus}
When will you marry o
When will you marry o
She follow jazzy o
She carry zaddy
With seven alhaji o
With seven alhaji o
When will you marry my girl make we go faji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chook your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Timi Jay on the track…

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*