Only Fine Girl Remix lyrics by Spyro ft Simi

Only Fine Girl Remix lyrics

Only Fine Girl Remix lyrics by Spyro ft Simi
Only Fine Girl Remix lyrics

Only Fine Girl Remix lyrics by Spyro ft Simi revolve around the trust established between the artist and a girl. The lyrics highlight the girl’s ability to bring comfort to Spyro due to her capacity to cool him down and hold his hand, particularly emphasizing her waist. The emphasis is on the lady’s understanding of Spyro’s desires and needs.

The song describes how the girl contributes stability to Spyro’s life, becoming an indispensable part of his existence. The desire to hold hands and offer mutual support reinforces the idea that relationships can play a crucial role in helping individuals recover from challenges.

Spyro – Only fine girl remix ft Simi lyrics

{Spyro: Verse 1}
Spyro
Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, Dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no de I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing Omah Lay
So I tell other girls I see them later
And na because of you I spend my paper
My number one, na only you de for my radar ,for my radar

Like Audio

{Chorus: Spyro}
You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast, for my coast

READ MORE  FEM Lyrics by Davido

{Simi: Verse 2}
Emeka ask me to dance
Joromi want one more chance
But I let them know say
na you wey dey make my heart salute baby
Destinambori…Destinambori
You steal my heart but
I no go call police for you
Every time you call my cellular
E just dey burst my medula
And I am not you are not regular, spectacular
You can write on my tabula rasa oh baby
Na only your face
I dey anticipate oh baby
Believe me when I say…

{Simi: Chorus}
You are the only fine boy
Only fine boy that I know
Only fine boy
Only fine boy in my zone
Only fine boy
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
After you na you o
Number 1 for my coast, for my coast

{Spyro & Simi: Outro}
My one and only
There’s no one like you
Oh my baby, nobody fine pass you
Na only you I dey my angel
(my angel)

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*