Run Way lyrics by Khaid ft Gyakie

Run Way lyrics

Run Way lyrics by Khaid ft Gyakie
Run Way lyrics

Run Way lyrics by Khaid ft Gyakie highlight the trust and connection he shares with a girl who understands his desires and needs. The song portrays how she brings stability to Khaid’s life, becoming an indispensable part of it. Khaid expresses the desire to hold her hand and reciprocate the support she offers him. Overall, “Run Away” reflects the idea that relationships involve mutual support and help in overcoming challenges, making it difficult to be apart. According to Khaid, the girl provides him with stability and calmness during tough times, making the lyrics of “Run Away” fitting for the song.

Khaid – Run away ft Gyakie lyrics

Because you know say na you dey for my
conscience na the reason why you dey gara
(Hmmm, you dey gara gara gara gara)
And anytime wey
I say make you give me
chop you no even dey try jara
(Hmmm, you no dey add jara jara jara jara)

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey
I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger,
give me ginger nwa
Girl you dey make me craze
I swear you dey scatter my internal

Like Audio

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

READ MORE  50-50 (Remix) Lyrics by Vasa Ft. Bella Shmurda

Baby, I miss you, baby
But I’m here out here thinking
If you really love me

Choose between me and the shorties you are hiding
Do you really think that I’m blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me, I’m fragile

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
All up in my face she go kill person
Come make I jam machinery

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list
wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl
you dey give me ginger,
give me ginger nwa
Girl you dey make me craze
I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*